Referral Banners

Saturday, December 7, 2013

Twenty Naira Don Suffer oo!


Laff it offhttp://www.naijatori.com/wordpress/wp-content/uploads/2012/07/twenty-naira-note-150x150.jpg
One day twenty naira note and one thousand naira note dey gist , na im twenty naira say, “Hey, where you don go, wetin you dey see? I never take eye see you for dis side before”.
Di one thousand naira answer am, dey blow fone, “I have been hanging out at the casinos, went on a cruise and did the rounds of the ship, I hang out often at the
 National Assembly in Abuja, or VI in Lagos, clubs, restaurants, mansions etc. so many places, how about you?”
The twenty naira note , look up, look down, shake head  and said, “My life na di same routine, you know … church, church, church.” Na so so church dem dey carry me go, leave me dia and when I get luck comot for church di next person wey get me na church e go return me too. Hey, see my life!

No comments:

Post a Comment

you are naijah for real page

Recent Post

script type="text/javascript">